Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Special group eating challenges. Team Barcelona vs team Real Madrid . Who's win? Which is your team?
Комментарии: 29

We always pull a remontada 😂

🫡

That Madrid guy way eat nodle suppose collect beating

Naa God go punish that real Madrid lady the werey dey eat fufu like say she dey her house

Make Una no chock people children in the name of challenge

E dey easy till na you sidon with the food you go now understand

The three Madrid guy are feminine men. Useless as fuck..

I go come Dey chop cold noodles 😂Godforbid

FCB 💪

The real madrid last girl is unserious...she dey eat small small like a 5year old.

That madrid guy wey chop noddles no suppose see sun again

The indomie and spaghetti 🍝 guys enjoy more

Ramontada no gree come..

The guy who ate the noodles ruined it for Madrid

I love the girl technique of swallowing!!! It’s a skill… honestly she did that shit 💩 effortlessly

That Madrid guy wey chop noodles really vex me

😆

Till one person go choke for this challenge. Una no ho rest. Anyway, i dey support Barca.

Barca will always come back

Fufu wey guys go finish with 3 max cut, this girls used the whole day to eat... Lol

That foolish guy dey force the madrid babe drink water mugu

That Barcelona last babe dey eat like rat, why una no dey tag me for this kind challenge??

Disgusting

Na the Real Madrid wey chop indomie waste the time.

What’s wrong with these South Africans? Look now what they’re doing!

The 3rd Madrid guy is just a useless person. The last Madrid babe is just fat for nothing mumu.

Una dey cut swallow small for competition 😂🤣

I've always hated this Yorùbá pattern of eating swallow... It irritates me. Like why put the fufu or whatever that is inside the soup to drag soup and swallow????? 🤮🤢

This game isn’t for person thqt haven’t eat for 2 days

