Speed Darlington don open office for Burna Boy head 😂
10 条评论

Blue🩸 🦅 🦅1 年前
Who ever made that beat 🖤🖤🖤

‘tEMItAYo1 年前
You dont wrestle with a pig, its better left alone, else it brings you into the mud where it thrives , you get dirty and thats what the pig loves!📌

𝙨𝙝𝙭💫1 年前
This one enter gann

Official Lurd Klemz🎙️ 🕊️1 年前
This guy really said “who go book you now” 😂

Realtimmywrld😈🇧🇪1 年前
This one enter 💯

ELI ROMZY💫1 年前
He thinks he's nasboi wey use Davido blow Werey go dey use gbadogwu😂😂😂😂💔

𝑶𝒍𝒊𝒗𝒆𝒓 𝑴𝑩𝑮🥷🔥1 年前
This diss track better pass midwiz career 😂

Wale🇧🇪1 年前
This song sweet pass piece of my heart mak we no lie

LFC LEXICON1 年前
Kosho vosho

MR. SIMPSON1 年前
If I go missing na you 😂 If you go missing no be me 😂 I no be gang affiliated na you be claiming them 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 That’s wild 😂😂😂
相关视频
Burna boy can never😂😭 He go don head boot am comot for stage DON PAPASITO 🖤💎
isha💕
323,537 次观看 • 7 个月前
