Loading video...
Video Failed to Load
Speed Darlington gentle o😂
346,916 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

404 C1 year ago
I wonder why he no carry tape rule this time

Truth Talker 💯💯💯1 year ago
U get luck u are dressing well Akpi for knack u on the street

BIGMO GAME1 year ago
We de wait for the news when akpi go talk say him chop u,na here we dey,e go loud gahn

Ikechukwu1 year ago
No worry he go tell us wetin sup😂

Mark Meerex1 year ago
E sure me say him grab your waist, why u crop that angle?

Asiwaju Of Port Harcourt1 year ago
Burna don humble the Maga 🤣🤣🤣🤣🤣

daniel1 year ago
You Dey lucky in no carry in tape 😂

Binance 🦍1 year ago
See who you dey link up with..... MUMU

𝕊ℙ𝔼ℂ𝕀𝔸𝕃𝟙𝟙 💫1 year ago
Akpi na entertainer no doubt 😂 make him just stop the burna agenda

Wizkid FC1 year ago
My love. Send a DM jor. I miss you
Related Videos
0:42
Sensitive content
See babes wey Peller bring for Speed Darlington 😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
249,573 views • 2 months ago
