Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Speed Darlington shares why Burna Boy doesn’t want kids.
58,541 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

But why Burna boy cash this guy com release am, BUrna boy wey I know no Dey do that kind thing He suppose don kpai akpi by now

This guy don humble oooh. Them no burn am well make em call em name of mention.

If them arrest the fuu now some stupeeeed Nigerians will start crying. And this same fuu don't have a child o 🙄

Chose brea$t Or A$$ no lie .. na wetting matter to me this morning

This guy wan go prison again?

When em catch you this time around, be like you go collect tutorials from Bobrisky on how to escape this country, because what's all this 😂🤣🤣🤣🤣

Who Dey give this guy moral abeg

When will he tell us why he's not okay?

Akpi zukwanu Ike Small thing now you will go missing 😂😂😂

I wish yall would stop posting this man lol
