Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
SPEED!!!!!!!!!!!!!!!! TENI X GUNNA
465,320 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Gunna x Asake Gunna x Wizkid Gunna x burnaboy Gunna x shallipopi Gunna x Teni Make una just give gunna Nigeria name 😂😂

This gunna don enter naija market. Smart guy

see as gunna dey enter Naija with style 🔥

Don jazzy should sign gunna

Gunna don fvk with naija sound like mad

Teni the madafckin vibee... I love this 🔥🔥😍

This is fucking mad man 🔥❤️

Na gunna voice I here so

Make una relax with this Gunna features before una reduce him values with mid songs

All of una wan gun gunna ni

I don learn the lyrics already!!! Speed! 🏃♂️💨

@TeniEntertainer I made a cover to your song money with my phone ❤️🙏🏽🔥

ATP make Gunna just come Dey live for Naija

Not surprised “Since US cancelled tha rat 🐀 he’s only gig would be Africa mostly Nigeria 🇳🇬” since we don’t care if you’re portable Maddd sef we’ll still celebrate you 😂😭

damnnnnn

Lol una wan milk Gunna dry 😂😂😂both the one wey sweet & and the one wey no sweet 😂😂😂to be ray no easy ooh

Make una help us tell aunty teni make she calm down now 😂😂

My goat !

Rate me plz 🙏🙏🙏 the ending is bursted I wondered how I ended up speaking Zulu 🇿🇦and French 🇫🇷at same time on one song @wizkidayo #fc #viral #upcoming #afrobeat

I no sure say na you sing "Uyo meyo."

Una just Dey dash Gunna money

Maka-gunna

This snippet suppose don already top chart🥶

Aunty Rest In Jesus name 🙏🏾🤲🏾

Gunna run Commot young thug side finish be dat ! 😂

Ooooorld!!!!!.💔

🔥🔥🔥

Obleeeee December 🔥

Fire

See as I Dey shine teeth here 😀Omo genuine happiness Baba God meself won taste good life 🙏🙏👏🏾🪬

Money wey u for use take ft Bolu as him papa no show up 😂

Sick vibes 🔥🔥🔥🔥 Does Teni drags?

December Jam 🥵 here🧏🏼♂️
