Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Sporting CP Vs Arsenal

15,523 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля SANNI ALI
SANNI ALI7 месяцев назад

Biggie, you no rate my team ooo You see Raya for post you dey bet sportingb to score Well, let me give game to win your money back Play Chelsea to beat Manchester city

Фото профиля biggieeasterner
biggieeasterner7 месяцев назад

Never

Фото профиля SANNI ALI
SANNI ALI7 месяцев назад

You no rate your own club??

Фото профиля 10:12™ 𝕏
10:12™ 𝕏7 месяцев назад

Your village people don finally pack in with you 😂

Фото профиля biggieeasterner
biggieeasterner7 месяцев назад

😭😭💔

Фото профиля Dchoosen_one
Dchoosen_one7 месяцев назад

Sorry bro the best in the world won

Фото профиля Tumba Of Jaji
Tumba Of Jaji7 месяцев назад

😅🤣🤣🤣🤣🤣 my fave content creator right now.... u dey always make me laugh bro

Фото профиля Akibon Opeyemi Musa
Akibon Opeyemi Musa7 месяцев назад

You and Arsenal all the time ….😂😂😂😂😂

Фото профиля Sir B
Sir B7 месяцев назад

Na the 5k dey pain biggy nothing concern am with the match 🤣

Фото профиля Abdul-Fatai (Omo Oshodi)
Abdul-Fatai (Omo Oshodi)7 месяцев назад

That part of "I don't want to shout, i don't want to start waking people up" got me sincerely 😂

Фото профиля Juwin Ball
Juwin Ball7 месяцев назад

DEAR BIGGIEEASTERNER ARSENAL DON TRY BUT WAIT FIRST O THIS COULD DISGUISE SECOND LEG DEY TO PLAY O, NEVER UNDERATE MADRID UCL NA THEIR FEEDING BOTTLE FOR ARSENAL BOUNCING BACK IS ALWAYS ALLOWED HOPE THEY BRING IT HOME DOUBLE ALL THE WAY YOURS OUTSPOKEN JUWINBALL

Фото профиля Timilehin
Timilehin7 месяцев назад

You forgot to tell them “is that how to be in someone’s ticket?”😂😂😂

Фото профиля BLVCK BOI
BLVCK BOI7 месяцев назад

hahahaha u never start 😂

Фото профиля ibksam
ibksam7 месяцев назад

I hope you said you no like us

Фото профиля Mosvin Bami
Mosvin Bami7 месяцев назад

Biggie cool down o 🤣🤣🤣

Фото профиля nazzy👑
nazzy👑7 месяцев назад

It’s the fly all the way for me 🤣🤣 My favorite rant-doctor 🤣🤣

Фото профиля nanya bizniz 🇳🇬
nanya bizniz 🇳🇬7 месяцев назад

you for check who beat them last for their house, clue....it's the same arsenal

Фото профиля Oluwapelumi Ibukunoluwa Segun
Oluwapelumi Ibukunoluwa Segun7 месяцев назад

Guy, lol, you jo dey rest

Фото профиля Nelson Godwin
Nelson Godwin7 месяцев назад

This one enter blood😂🤣

Фото профиля Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬7 месяцев назад

I just dey laugh but this thing no funny 😂🤣🤣🤣🤣 Arsenal fly from England to Portugal 🇵🇹 to beat sporting cp... sporting mid oh

Фото профиля Digital family man
Digital family man7 месяцев назад

So na 30 odds you dae call ordinary? Just dae play.

Фото профиля Sam_NPG
Sam_NPG7 месяцев назад

Dude is an arsenal fan low-key 😂

Фото профиля AkinspelAFC
AkinspelAFC7 месяцев назад

So you are the one behind that Saint loss pls don’t carry arsenal to win again pls

Фото профиля 𝓐𝓷𝓰𝓮𝓵'𝓼 𝓦𝓲𝓷𝓰
𝓐𝓷𝓰𝓮𝓵'𝓼 𝓦𝓲𝓷𝓰7 месяцев назад

🤣😂🤣

Фото профиля Iamllynz🤠™®
Iamllynz🤠™®7 месяцев назад

Cut ✂️ your game kee 🤣🤣🤣

Фото профиля Mason
Mason7 месяцев назад

Na Arsenal go kpai u las las

Фото профиля Drizz | Zetarium|KRAIN💜
Drizz | Zetarium|KRAIN💜7 месяцев назад

Shout na make ur neigbors dial 911

Фото профиля @twayan001
@twayan0017 месяцев назад

Your head big o😂😂🤲

Фото профиля ADΛM🧑🏽‍🍳
ADΛM🧑🏽‍🍳7 месяцев назад

my favorite content creator after any arsenal game.

Фото профиля AyTech Computers
AyTech Computers7 месяцев назад

Drinking ur tears 😂😂😂

Фото профиля Ghost
Ghost7 месяцев назад

you never see anything 😂

Фото профиля Oladapo ayomide
Oladapo ayomide7 месяцев назад

😂

Фото профиля Emmanuel Aweh
Emmanuel Aweh7 месяцев назад

😂 😂 😂

Похожие видео