ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Sports Betting is not for the weak ๐ ๐
111,120 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Who never experience am go think say na content

No be lie ๐

Make he come be say na 1k you stake ๐๐ you will never forgive yourself ๐

Something wey we chop for this end๐

You go first die like 3 times ๐ ๐

Omo, sporting at home to win, scores 1-0 opponent don collect red card... Cashout was 345k 90+ like this sporting do foolish back pass , team with red card xoll CT ball score... Cashout drop to 3k, Na that 3k I cash...

Dad 1M as how? Una really dee mad o Check am well your papa spend money die for your head Your mama sef make mamy sacrifices for you wetin dee do them 2M each

Last game on 5 minutes draw do me this thing. I don dash people money for church, on getting home to check my phone, ticket don dissappear. God go punish Inter for still loosing match after cutting my tickets ๐ฅฒ i for don be big boy today now

Regardless whatever amount I staked, once I see that 5, 9, 15M after HT, even if e like make potential winning be 500M, I don cash out and rebet the game via live betting. My logic is simple: E no get wetin 500M go do for me wey 15M no go fit start am.

Kai! Make this thing ever happen to me once na, me wey be say I play game with 100 naira, once I see 5k cash out, I dey cash out.

Can somebody wake me awake ๐๐

You see 25 million you no collect am ๐๐๐๐๐๐ I pity you

And the equaliser will never ever go to VAR check

Be like na sporty go win this World Cup

Nah sporty bet go win this world cup

15m chai I go don press wen e Dey the 1.5

Nah Dad way you won gave 1m Spoil am for you ๐

In Gehgeh voice, I no know say you mumu like this๐คฃ๐คฃ Well if it had went as planned there will be no tears, your patience and mindset needs to be studied.๐๐

Thatโs greediness, 25million and you still waiting for final whistle

Iโll tell my saddest storyโฆ. Years ago, I didnโt have much money, so I used my last GHC20 to place a bet with over 15 teams. The potential payout was GHC2,400+ and there was no cashout option back then.

Omo, this your skit no get punchline? Elong o

You see the problem he was praying to GOD or whatsoever he believes in but he was quick to forget about the gods. Mom 2m, dad 1m, siblings 2m who he was praying to nothing

If you never get this kind heartbreak ehh U no knw wetin God do for u

I played no btts ๐๐๐

New comers go think say na content ๐ญ

Na Greed dey worry you. ๐

@GozieFct U go first enter Pluto then stay for 1hour before coming back to earth.

Everywhere go first blurr

Guy!!!!๐คฃ๐คฃ this is so me, it has happen again over and over this year

This was my situation ๐ญ

Wait!!!! Mom 2m Dad 1m Una Dey ment oooooo

Once you begin calculate is gone ๐น

@ChichiPG18 greed

