ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Sporty bet e ti daran ๐๐๐
29 ๆก่ฏ่ฎบ

Sporty bet sef go get one baba somewhere...no be small eye to collect money from omo naija It will be an epic battle between Abija & Sauron

Cut 1 go still spoil am no worry, you they bath 7 soap when sportybet himself they bath 700 ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

U forget say na indian man na get sportybet dey play

Lol this one really mean sporty oo ๐ ๐คฃ

The person wey own sporty self dey do wetin pass your own

Your herbalist dey learn work from sporty bets own

This one naa pure sakamanje ๐ ๐คฃ ๐

U fit chop the bet make dem give you cash out of 0.10 or make dem disable your account

Sha pray make you no run m@d

Person wey carry psg ๐น๐น

This is not a skit because those containers are real, but the weray suppose pray for something else to change his destiny not sporty. He will win though but they will chop him back ๐

What sporty did to me

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ

Please just bet for Chelsea to win every match

๐๐

Na cut 1 go still end all this rubbish ๐๐๐

Handicap 1 e off me ๐

Draw punters need to go and seek for update from this guy.

Nibo latun jasi bayi ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Lol ๐

Na still cut 1

Omo werey ๐๐๐

You wan Dey do jazz for sporty I pity you

Sporty bet don die ๐ฌ๐

@BusyBrain202 lmao

Joker ๐

Real life clown ๐คก

Share code
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Ti e ba e ๐๐๐๐๐
Halalwitch/Iyalode Nollywood
115,117 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
Alles daran ist unangenehm. #BarbaraSalesch ๐๐๐
Lord Orange
16,134 ๆฌก่ง็ โข 10 ไธชๆๅ
