Loading video...
Video Failed to Load
Sportybet my ass I'm DONE 🧢
51,965 views • 1 month ago •via X (Twitter)
37 Comments

😹😹😹 Fun fact, I’ve won more than I’ve lost. My hand go still touch that 200M one day!

Omoh broooo 😂😂💔

You never even loose

How much more do you want me to loose? 😭😭

U still get time add music 😭💔

😂😂😂

I've lost total of 100k for 2 sure odds But I've won 3 million 🥲😁

You are on the winning side bro Sporty wan finish me for here 😂

Sporty don collect all the money people boom last Sunday

Abeg y una dey mention SportyBet? Sporty no do u anything Biko, if u played well they will pay you.

Don’t give up when ur next stake might be a win

Maybe this is what you need🤷🏿 CD9RPJ

I’ll play my last game tomorrow Fck them

You can’t win if you stop, you need to keep firing it in there

Make I rest small 😂

Then if I show you mine you would know you are still joking

You fit use 2 hours scroll my bet history one single win u no go see

You never even start Between that rubbish Madrid loss and today many people don lose over 200k

Na my own dey pain I don't care about others 😂😂

You go still finish that 5200 inside and you no go know how

trust in the Lord only

you neva even see anything bro you just dey start

Send the 5k

Betting no be way oo

First withdraw that 5k make we chop

That 5k+ on your balance nko bet ham you fit recover

5k plus still dey , go again, go harder

Bro u still guide with one running ticket nd 5k. Ur own better ooo

How I wish I Dey stake like this lol my own na millions

You've never really Lost, a game is still running😅😅

Use the remaining 5k it could be today grandma 👵

Sportybet don spoil my life brr

The music fit the loss

Omo you no Dey chop anything at all

U go call this loosing?😂😭

Endure small 😂😂

I'm done 😂
Related Videos
Sensitive content
When my hair is done and my nails done, I'm posting. Just remember my name is Viv for the weekend
SaintSheAint😇😇
45,951 views • 1 year ago


