正在加载视频...
视频加载失败
Spot the difference 😂 Dj Tunez Dj Eku
48,320 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

Omoh… Shame wear me 5Alive masquerade cloth for 30Bingos 😫

Iku too dull.

When u dey with intelligent boss u will be intelligent as well God bless u OGBAFIA

Chaiiiii🙆🏾♂️ Anyhow, Dj tunez I want the east way out😩

Eku and Tunez can’t be on the same sentence cos Eku can’t do anything Solo on his own. Just imagine the nonsense he’s saying 😂

That gang over there mumu like ode nobody get sense otver there rara. Like oga like omo ise

Comparing tunez to iku na ment nau😂😂

Embarrassing

God bless u Dj Tunez 😍

Improve your circle please 🙏🙏🙏🙏

Big difference bro

IKUKU AMANONYA 😂😂😂😂

He just dull like his boss 😂

No heat for one and the other one heat wan kill dem and body odour

Ashierey Eku 😂 😂

follow who know road sha 😹😹😹

The whole 30bg dumb as fuck

Una nor Dey calm Down ooo🤣🤣🤣

I Dey shame for Dj iku 🤦♂️😂

Wizzy way

Stopitttttt 😂😂

Alchemy of shame just full Davido body lowkey but wetin em sabi show me your friend and I will tell you who you’re na me b that 😂😂💔

🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️

The idiot still dey laugh

Wetin be this nau 🤣🤣

Lion no dey carry goat along see different

I no dy surprised 😂😂cause even d oga go talk sensational 😭 or inspirational 🤣

Omo the difference clear 🦅❤️ two of dem just be like thier idols 😂

The transition to Davido part instantly annoyed me 😭

Differences are clear jare 😂

Difference is clear 😂😂😂

😹iku werey

Tatibijis💀

Like boss like omo ise😹
