Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Stages of getting a Nickname
320,100 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Well, I no sure say Lerry need video to explain why people dey call am Mr Eleven 😂😂

But lerry go dey insult who call am eleven, person wey suppose go act stranger things

Lol, when they start calling those names and you don't want it to actually stick, don't argue, accept the name with your full chest. 😂 I remember them calling me Morroco in secondary school because I barb molo to school 😭, I cried that day.

Ogunmepon to Ogun’s property 😂

Guy you too realll😂🤣🤣🤣

Na u da deliver is for this skit industry 😂😂😂😂

Naso I take get my name o. They help me turn Seun to Seunzy to Sezu 😭😂

🤔🤔

Weyrey dey find royalties 😂😂

Too accurate. It spreads like fire, you go fight am but for where, till you marry sef


