Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Stay on guard
2,365,044 Aufrufe • vor 17 Tagen •via X (Twitter)
37 Kommentare

him sidekick don betray am

Headache go first catch m for nose😅

Na dah guy wey hold me I go hold I go almost kill am 😄😄

The old man saved him from entering prison

@bigthelmzz Na that guy wey hold me I go pour my anger on

Jesus he later wipe am😭

Baba don loose guard 😂💔

If you lose guard..you go collect

anything wey make me and you fight, and you pull up with deadly shit like pestle, i go just beg you.

That guy on white shirt get luck sey that thing no touch am 😂

No lose guard

You don’t even go close to this kind of settings except you have your own weapon 😂

Dont ever have a friend like the giy on yellow short You see as the other guy dey ready with him guy wey dey hold stick, you dey hold your own guy back

Na that him guy distract am Omoo na after three days him go feel the pain

Don’t ever forget your self when facing your enemy. Every little chance you could lose your life

In anything you do be the first to attack lol 😆

When anger takes over, reasoning goes out the window, and things can escalate from 1 to 10 in seconds.

Stay on guard but nobody guarded their dignity.

What is going on here?

There’s nothing funny about this to me. When people are hitting each other with sticks, things can go seriously wrong very quickly.

I go first give that other guy wey dy hold me blow for mouth first

Loose guard and pay the price.

Imagine the other guy con fall as e dey run😭🤣🤣

He go pound am wetin no good

Nbl🤣

That guy wey dem hit na just big fool 😂😂, him no fit mount him guard him get lunch say him head to tear dem run leave am once 😂😂

Bro, na weti them Dey use pound banga that other guy hold oh. We as Urhobos deh forbid to use am hit person cos na straight death oh guy

Mek em hold dat guy on yellow

If na me ehn , na that man I for put am for em body way da stop me I swear to God , he for regret why he come close to me 😩

He thought he had all the cards 😂😂😂😂

If that omo odo meet that other guy for head, Wallahi na orun lala 😂😂

What is this real or AY? 🧐

Na dah sidekick e for knack for head😂

Two men against one man, but you decide to hold the one man down. I know a mole when I see one

Ahhh I'll run after you o. Even if it's for the whole year

In a place like this everyone needs to be careful and stay away from problems, if e happen now hospital reject am dem go talk

Assuming say me ehn, if to say that person wey dey separate us no be old man, im life don spoil be that as that guy escape, is better make the separator dey run like that as I'm coming back with pain 😂😂
