Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Steeze dey cry for Seyi Vibez side ๐ฅถ๐ฅถ
139,198 Aufrufe โข vor 7 Monaten โขvia X (Twitter)
37 Kommentare

He abandon Yo dibs! Na Larry lanez he de carry along

๐๐๐

Heโs not pressing sh!!!!!! On that phone ๐๐๐๐

He dey farm Aura ๐ญ

See as the werey be like mechanic ๐๐๐

Lol but sorry to say 0 fashion sense

E no go better for my idolo stylist ๐ญ๐ญ๐ญ

Bro, you dey mad๐ญ

I know ๐๐๐

Why he con be like Boko Haram like this ๐ฅฒ abih nah only me see am like that

Nobody is talking about this guy beside seyi vibe. Who is he .? Nigga know how to dress well like damn๐ฅถ.

Who carry baba Dudu enter local flight ๐

Nah only that white canvas the werey get ๐

Omo seyi no Dey look mirror?? ๐คฆโโ๏ธ ๐

Na Lagos travis Scott ๐โโ๏ธ

@gemininiiii He be like you Dey craze, seyi vibez and steeze in the same sentence?

OMO BALOGUN DODO DAWA

see as em dress like isakaba boys ๐๐คฃ

Na bitter tears OOO cuz this ain't steeze oo

i know what youโre

Wetin I do? ๐๐๐

@DurkioWiz Ikorodu Travis Scott

Someone please teach this nigga how to dress. I canโt stand him anymore ๐ญ

@DurkioWiz The camera self no clear sef ๐ na pos them use record the video ๐

Vibe boy E sure me say he don Dey on Cana

@fred31533591970 See as him be like bandit๐

Forget it no artist can do it better than Big Wiz ๐ฆ just imagine he is the one coming out of the plane โ๏ธ the aura alone ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@Prosper6731 Seyi vibe Dey sale food ? Is that not food vendors apron heโs putting on

Where the steeze take Dey cry lol ๐

Na mogul him be ๐

My Seyi ๐น๐น๐น๐น

Keep money aside Omo Seyi Vibes ugly no be small thing ooo

Abi dem Don use Seyi ni ๐ค๐ญ

Why e con dress like Nepa

Fine boy looking dapper.

@DurkioWiz Na steeze be this? ๐ญ๐ญthis one steeze dey mad๐ญ

No steeze at all be like person wey dey work for abbatoir
รhnliche Videos
SEYI VIBEZ & TML VIBEZ ๐ฆ๐ฅถ โOG โ UNRELEASED๐จ
lemarraw
49,921 Aufrufe โข vor 8 Monaten


