Loading video...
Video Failed to Load
still bombing
326,076 views • 2 months ago •via X (Twitter)
40 Comments

Delete this thing I go send you 5k

hmm. i’ll think about it. better be USD

lol, me wey wan beg you 100k naira make I use jellof for weekend, even the video worth crazy amount, no mind me, I done stream the song tire lol 😂

@ckay_yo I pur u spit

@ckay_yo Pour yourself spit

could've just stick to love music though

Oga make I no lie this song no tap 😔

Which side you dey bomb ?

the whole world

I don’t even blame you Idolo, these stupid Niggas decided not to stream your Afro emo music and would rather listen to fcking mavo and shalipopi

You go just know AI lyrics.

Bro wan be Rema so bad😅 Copying same roll out from HEIS project

Please I’m your die hard fan, just focus on doing the project like boyfriend Ep and ckay the first , that’s what gave you the world recognition. Leave this kind of music for shallipopi and his brothers, and I know you wanna be versatile to give your fans something different

Nobody deliver hit like CKAY

Give it up brother this song is shit my crippled grandma stood up to turn off the tv when she heard this on it

For your mind now this song sweet

You don leave music enter street?

Bro what happened you use to give us good music before 🥹🥹🥹😔

Wettin be this ?🤦🏼♂️🤦🏼♂️

What are you bombing this time CKAY huh🤷♂️😂

Banger 🩸🔥

Your dog needs like 2 bones🍖 …everything 2 2

C Kay play me the jamm I wanna dance 🔥

bomb my head jor😂❤️🔥

give them joor 🤣

The question remain, is this the type of song your audience like? After love nwantiti, emiliana, you started out sex and fuck in most of your song, where by the song that give you hit was a moderate song, that why sad romance didn't went well, now you drift more apart nawa oooh

You nor dey hear advice oh!!! 🤣🤣🤣 Badt guy 🔥🔥

🌚

If una don destroy Afrobeat finish,make una call me. Ckay you of all people 🤦🏾♂️

nda ??

nda still dey o

feed am sharply ahbeg… ppower 😌

No fear i dey with you

Ckay why you be mumu 😂😂which kind song be this

Sir e no sweet o, do something great again like the boyfriend EP, like CKay the first 😑

My ski Haffa

Boyfriend I use God Dey beg u no try this thing again

Retire!

Keep bombing

CKAY on this again
