Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Still LEGE video still shocks me every time i see it 🤣🤣🤣
12 Kommentare

Olavor 1 Jahr
This one go far o 😂😂 Who wan buy tipper with sand inside

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
He Dey happen 🤣

Blessingsvor 1 Jahr
Some people have mind sha, nah that swear make lege open mouth

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
Walai

Solar Heavyvor 2 Jahren
Have you watched this music video yet?

BRF ✊❤️vor 1 Jahr
The story sef no too clear to Lege despite his years of experience in the work. Ha 😂

Suluciousvor 1 Jahr
Omo,I was like is this a skit or what

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
I still just first dey look say Abi she dey whine

Ife Oluwa Feranmivor 1 Jahr
The last “Ah” was very deep 😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
Very very

Tha Cartervor 1 Jahr
Abeg is she for real ? 😂😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
Naso we see am o
