Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Stop being a boring boyfriend. Learn how to hold conversations with your girlfriend. Stop just texting “How are you? Have you eaten?” Most women like conversation.
18,929 görüntüleme • 19 gün önce •via X (Twitter)
29 Yorum

All this One na long talk you want to turn me to parrot you can check another Guy

Lol 😂 You no get time

You talked so much without saying anything important...you were practically repeating yourself

Stop being a boring girlfriend learn how to chat a man too so you don’t lose me…..Una dey craze nah only man go dey learn with Una olodo brain who wan leave make e leave I no come life to impress any lazy fool

I no wan hold any conversation with any girl! Una no Dey tire relationship here and there And na surviver this girls Dey find 🤦♂️ Na to go Mexico go marry one Spanish girl way go Dey talk wetin I no hear she go even find me funny self cos I go use Yoruba kill and broken kill her

Nah she need to learn what to say to keep me around. I’m HIM

Boring conversations are for boring girlfriends

Me to her Dey go na go meet who will talk to you from now to whenever

Even if I wanted to take dating advice from women, it's definitely not Nigerian women 😀.

A girl can lose me too is the dosnt know how to talk. Some ladies own no dey ever pas “And you”? Madam you sef talk well, or bring topic let’s discuss. Which one be and you everytime 🙄

Na she sabi, a lot of them don’t know how to hold a conversation

We Taya 🤣😅🤣 if she want to to cheat, she should go

We learn everyday

Yes we do learn everyday

Who get time for all this one ??

Absolutely! Men and women must learn to be better at having conversations. But if I have to do it to keep her from cheating, then she's not worth it.

As long as it’s not my money that I’m losing, Wahala no deh mummy… I can’t be spending on you and be romantic or keep conversations

Lol where is the solution??? Smh

Na different colors and patterns una dey use beg for this app. Na only this +234 girls.

Even if you can write like Heisten, if she doesn't like you its all energy in futility.

Listen to yourself!!

Everytime relationship Una no dey tire niii🥲🫴

Adey find money another person to wan impress woman

The video has said a lot about nothing. It never mentions what conversation women love. As a man, make money and have an a game in bed. Even if you’re boring with conversations, she’ll stay.

Why gf no fit chat me first? And most can't keep conversation going... It's just sender and recipient...only few can change the narrative and give the spark... You ask they reply and the ask also...balance...

We Wetin make we Dey follow them talk like this

So what the solutions..??

Even them self they lose me make everybody shut up

It's about time women are given such classes on how to treat men as well
Benzer Videolar
Sensitive content
Men, you need to learn to stop expecting women to be like men. We aren't equal. Do stuff like this with your boys.
Richard Cooper
50,883 görüntüleme • 1 ay önce
