Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Stop embarrassing me outside
Комментарии: 26

Foolish content... It's very right to eat rice with spoon

Abeg who set the rules that rice must be eaten with fork.

Ope you’re enjoying X a little too much these days 😆😆

I swear

Dey mumu Yourself, nobody cares how you do it, just eat and go away!

You just de flex, wen blue tick,?

Im too broke to afford it

Ame try tutu 🤣

Oga Ope 😎

Omo u go sit down for another table

Ope teach am well, na don tell am tire 😅😅😅😅😅

Omoji!

Mugu

lol this is my cousin

So the spoon is for drinking water?

Omo this song ehhhh nawa oooo

Unto say I nor get other things to do na

Rubbish

Make the fork injure my throat abi

Leave Omoju to chop

E get the kind hunger way go hit you Omo you no go know when you go start to eat with hand 🤣

Isn’t this omoji 😅

I recently just realized that fork is a better cutlery than spoon, but rice is the only food I can’t eat it with

No be me you won stress

😂😂😂 allow him abeg

I dey gree for all , but I no gree this one
Похожие видео
DONGHAE EUNHYUK STOP EMBARRASSING MEEE (DON'T STOP) (DO IT MORE)
mint
311,275 просмотров • 1 год назад
HE'S SO EMBARRASSING STOP. the faces nobody gaf 😭
timely hoyoblue 🌊 .ᐟ
60,946 просмотров • 1 год назад
