Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Stop it 😂😂😂
336,151 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Money dey he hand naira Marley my mentor

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Baba Rere OTP nko?

I thought we canceled naira marley 😂

We can never forget. 💔

@_aanuade otilor 🔥

You normally no go repost this content but now, who u be 🤷♂️,,, u need to PR yourself,,, just tell that mumu zino make e take am easy with colos, ice and crack,,,

Anu ti mad which kind aburo be this

Baba i no follow dem cancel you oo Show me love ❤️

We are lasu👊

If na naira Marley cough e dey sweet me pass una favorite songs, if he sneezes I go download am, if he come sing aaaaah baba mi you too much, na my mentor you be 👑🙌

Na your hand work 😂😂

Why be sey na only you Dey see the videos?? E mean sey you Dey pay dem to make videos and send to your dm 😂

If Naira Marley cough i go listen♥️🥺

Giddem

Make mohbad rest sha, na naira I dey vibe with right from time.

All your life na negative influence, you no dey shame?🤔🙄

To see person wey get sense for this country na connection

Who else muted the sound while watching the video? 😒😒

I think marlians is no more exist 😒 last night carnival 🎡 was loud like madt DJ just dey “GIDDEM” 😹

Dem no get choice ókó iya won Keep rocking

Baba love you

Senior man done 😂😌

This one na top notch madness 🤣😂

You kill it brother

I don go tell the guy say naira Marley don post am 😪😪 he no answer me

You are still loved by us the unbitter Nigerians..

Dry asf

Omo Fashola

You killed this song 🙌

😂😂

You have been cancelled 💯
