Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Streamer Davrel apologized to Nigerians, asking for forgiveness after fans accused him of disrespecting Davido and said he wasn't street-smart 😭😂😂
50,619 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

But Davido say anything about the disrespect? What exactly did Davrel do?

I won’t blame Davrel for anything.. Davido brought all diz disrespect to himself in life i don’t carry everybody along…. Davido has been too jovial to him…

no more way for olodo sp0ilt br@t btw, flopido is already in his No-Hit Era .... Now playing 0lodo uprising by dammy krane 🔥

See the wey he dey beg self, he think say na cruise omo this guy suppose chop Moro

Didn’t he post that screenshot from his mother?

Otilor u do the needful with immediate effect. Gbayii omo ogbon #forgiveness

Make he dey move correct

It is good that he has realize his mistake and apologize some people would’ve allow pride to control them.

so Streamer Davrel fold simply because critics pressurized him to apologize for a crime he never committed?😒

So na why Asake sing forgiveness be this!!

Na idiot be like the talk de comot from the second ear 👂 🤦

This boy too mumu

Werey 🤣🤣 the dragging really got him

Davido fans no gree 🤣

For only one week Davrel don ask for forgiveness reach 15x

He can say anything His mouth no get cover

Wetin he do?

@davrel99 Na normal thing wey you suppose do be this instead of to dey screenshot yr mom chat for us😂

@DurkioWiz Make we forgive am?

Better

Very well Ws again

Very weak and stupid.

My problem with d boy is that he insult and talk to his crew anyhow too much... but i dont know maybe they normal planned it.....

Nigerians done bully am 😂😂😭

He should not talk anyhow

This one just Dey catch cruise

A whole 001 not street smart? We are not forgiving that

Make we forgive am😂🪖

Oya send small thing to my Opay to show us say U truly dey s0rry

E nor go happen again. Cos u nor go dey that kind settings again… Jew

😂

He did nothing wrong bruh, na just h8tred 😩

Make him stop to de talk any how

I done forgive am
