Loading video...
Video Failed to Load
Street boy 😂😂😂
330,815 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Innosaint1 year ago
If I handle you now you go know say sometimes noun na doing word 😂😂

Solar Heavy1 year ago
- Come Around

Icezy drone ™1 year ago
Mr lyfe you are doing well🤣🤣

⭐️1 year ago
Educated cultist have dropped motivational quote. 🤣🤣🤣🤣 "Adverb and pronoun no get mouth where noum and verb dey cap"

TariQ 👑1 year ago
Who be that mango tree wey dey place him handicap for my bodipart

𝙰𝚞𝚐𝚞𝚜𝚝𝚒𝚗𝚎🔰1 year ago
This guy fit don 50 I swear.

Andy Ogharandukun1 year ago
All this so-called strong men you go shame for them wen hand touch them, they dey quick they cry. 😃🥱

iamdexdom1 year ago
“You go know say noun na doing word”

Petersid1 year ago
Port Harcourt boys I see una

Joshman1 year ago
Make we reach station now, make you see Wetin I go do you now now

Morgan Gatsby1 year ago
😭😭😂😂😂
