Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Street boy 😂😂😂
330,815 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Innosaint1 год назад
If I handle you now you go know say sometimes noun na doing word 😂😂

Solar Heavy1 год назад
- Come Around

Icezy drone ™1 год назад
Mr lyfe you are doing well🤣🤣

⭐️1 год назад
Educated cultist have dropped motivational quote. 🤣🤣🤣🤣 "Adverb and pronoun no get mouth where noum and verb dey cap"

TariQ 👑1 год назад
Who be that mango tree wey dey place him handicap for my bodipart

𝙰𝚞𝚐𝚞𝚜𝚝𝚒𝚗𝚎🔰1 год назад
This guy fit don 50 I swear.

Andy Ogharandukun1 год назад
All this so-called strong men you go shame for them wen hand touch them, they dey quick they cry. 😃🥱

iamdexdom1 год назад
“You go know say noun na doing word”

Petersid1 год назад
Port Harcourt boys I see una

Joshman1 год назад
Make we reach station now, make you see Wetin I go do you now now

Morgan Gatsby1 год назад
😭😭😂😂😂
Похожие видео
Lekki street boy don beg Davido for Christmas gift 😂😂😂
Cleverly 💐
341,585 просмотров • 6 месяцев назад
