Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Street boy 😂😂😂
330,815 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Innosaint1 yıl önce
If I handle you now you go know say sometimes noun na doing word 😂😂

Solar Heavy1 yıl önce
- Come Around

Icezy drone ™1 yıl önce
Mr lyfe you are doing well🤣🤣

⭐️1 yıl önce
Educated cultist have dropped motivational quote. 🤣🤣🤣🤣 "Adverb and pronoun no get mouth where noum and verb dey cap"

TariQ 👑1 yıl önce
Who be that mango tree wey dey place him handicap for my bodipart

𝙰𝚞𝚐𝚞𝚜𝚝𝚒𝚗𝚎🔰1 yıl önce
This guy fit don 50 I swear.

Andy Ogharandukun1 yıl önce
All this so-called strong men you go shame for them wen hand touch them, they dey quick they cry. 😃🥱

iamdexdom1 yıl önce
“You go know say noun na doing word”

Petersid1 yıl önce
Port Harcourt boys I see una

Joshman1 yıl önce
Make we reach station now, make you see Wetin I go do you now now

Morgan Gatsby1 yıl önce
😭😭😂😂😂
