正在加载视频...

视频加载失败

Street boy 😂😂😂

330,815 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Innosaint 的头像
Innosaint1 年前

If I handle you now you go know say sometimes noun na doing word 😂😂

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

- Come Around

Icezy drone ™ 的头像
Icezy drone ™1 年前

Mr lyfe you are doing well🤣🤣

⭐️ 的头像
⭐️1 年前

Educated cultist have dropped motivational quote. 🤣🤣🤣🤣 "Adverb and pronoun no get mouth where noum and verb dey cap"

TariQ 👑 的头像
TariQ 👑1 年前

Who be that mango tree wey dey place him handicap for my bodipart

𝙰𝚞𝚐𝚞𝚜𝚝𝚒𝚗𝚎🔰 的头像
𝙰𝚞𝚐𝚞𝚜𝚝𝚒𝚗𝚎🔰1 年前

This guy fit don 50 I swear.

Andy Ogharandukun 的头像
Andy Ogharandukun1 年前

All this so-called strong men you go shame for them wen hand touch them, they dey quick they cry. 😃🥱

iamdexdom 的头像
iamdexdom1 年前

“You go know say noun na doing word”

Petersid 的头像
Petersid1 年前

Port Harcourt boys I see una

Joshman 的头像
Joshman1 年前

Make we reach station now, make you see Wetin I go do you now now

Morgan Gatsby 的头像
Morgan Gatsby1 年前

😭😭😂😂😂

相关视频