Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Street Interview 😂❤️

75,219 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля UtdEmperor❤️
UtdEmperor❤️2 месяцев назад

@Tarmydgreat I swear the street love bro shaggi I really wish him speed recovery

Фото профиля Daramola
Daramola2 месяцев назад

Not bad.. i like as you Dey change small small. Everything don’t have to be within compound

Фото профиля Essien💻
Essien💻2 месяцев назад

Agbero and thank God for life na 5 and 6 😭

Фото профиля Stanley
Stanley2 месяцев назад

Baba begi 😂😂😂😂😂 Sir Sir Sir no dey tear pocket Sir Sir Sir na money 🤑🤑🤑

Фото профиля Bishop Foreign
Bishop Foreign2 месяцев назад

Sir Sir Sir no dy tear pocket

Фото профиля Onwardkenny
Onwardkenny2 месяцев назад

See energy, nice one 👍🏾

Фото профиля Captain onfire 💨
Captain onfire 💨2 месяцев назад

You too good aje 😩💯

Фото профиля Nani
Nani2 месяцев назад

Sir sir sir na money 😹

Фото профиля Ayomide brea 🦅
Ayomide brea 🦅2 месяцев назад

Egbon shaggi sef don try inside life 🌹

Фото профиля Johnson Thomas
Johnson Thomas2 месяцев назад

I swr , this content sweet die😂😂 Perfect 👌

Фото профиля S9OL
S9OL2 месяцев назад

Them tell you say no go ask wetin go make you cry you still wan ask questions 😂

Фото профиля OGiii
OGiii2 месяцев назад

Ajeh nah only igbolabi go later make heaven ajeh omoh see leveelllll

Фото профиля BIG OSHEY
BIG OSHEY2 месяцев назад

First time this guy video dey bright

Фото профиля SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅
SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅2 месяцев назад

talent ozzing everywhere via this skit 😂

Фото профиля AstronautBenny
AstronautBenny2 месяцев назад

Apasa boys 🤣

Фото профиля THE MAX
THE MAX2 месяцев назад

Bababeji the guru🙌🏿🙌🏿😀

Фото профиля Nzema Boy
Nzema Boy2 месяцев назад

Broda Shaggi 😂😂😂🤣🤣🤣

Фото профиля Emmanuel Chizobam V
Emmanuel Chizobam V2 месяцев назад

This skit eh...na God know how much this guy go don drop for bois before him shoot that skit, still come use some of them. Omo...you go press like 100k oh. 🤣🤣

Фото профиля luchikleen
luchikleen2 месяцев назад

Lol 🤣🤣🤣

Фото профиля blaqQOLA
blaqQOLA2 месяцев назад

This baba ibeji sabi 🫡❤️

Фото профиля Osha
Osha2 месяцев назад

😂 😂

Фото профиля Mccalcious Eli
Mccalcious Eli2 месяцев назад

How else notice the disposable cups 🥤 was empty laughing 🤣

Фото профиля Alexis Mbiku🇨🇲🇳🇬
Alexis Mbiku🇨🇲🇳🇬2 месяцев назад

😂😂😂😂

Фото профиля Gideon Excel Nnanyereugo 🍥
Gideon Excel Nnanyereugo 🍥2 месяцев назад

From doctor wey go dey treat kidney and liver patient to person wey dey sell colos wey dey damage the kidney and liver

Фото профиля iamkolib
iamkolib2 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля FABULOUSSTV
FABULOUSSTV2 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Neeyhee
Neeyhee2 месяцев назад

Atleast you get business 😂😂😂

Фото профиля Edward wowo
Edward wowo2 месяцев назад

Omis don go down 😃

Фото профиля $ackcha$er 👁️Stoner Arc
$ackcha$er 👁️Stoner Arc2 месяцев назад

lol 😂 werey

Фото профиля 𝗦𝗼𝗻 o𝗳 𝘃𝗶𝗰𝘁𝗼𝗿𝗶ⓐ
𝗦𝗼𝗻 o𝗳 𝘃𝗶𝗰𝘁𝗼𝗿𝗶ⓐ2 месяцев назад

Abeg 😂😂😂

Фото профиля Voice of the people
Voice of the people2 месяцев назад

Low key this guy good

Похожие видео