Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Street Interview 😂❤️

75,219 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

UtdEmperor❤️ profil fotoğrafı
UtdEmperor❤️2 ay önce

@Tarmydgreat I swear the street love bro shaggi I really wish him speed recovery

Daramola profil fotoğrafı
Daramola2 ay önce

Not bad.. i like as you Dey change small small. Everything don’t have to be within compound

Essien💻 profil fotoğrafı
Essien💻2 ay önce

Agbero and thank God for life na 5 and 6 😭

Stanley profil fotoğrafı
Stanley2 ay önce

Baba begi 😂😂😂😂😂 Sir Sir Sir no dey tear pocket Sir Sir Sir na money 🤑🤑🤑

Bishop Foreign profil fotoğrafı
Bishop Foreign2 ay önce

Sir Sir Sir no dy tear pocket

Onwardkenny profil fotoğrafı
Onwardkenny2 ay önce

See energy, nice one 👍🏾

Captain onfire 💨 profil fotoğrafı
Captain onfire 💨2 ay önce

You too good aje 😩💯

Nani profil fotoğrafı
Nani2 ay önce

Sir sir sir na money 😹

Ayomide brea 🦅 profil fotoğrafı
Ayomide brea 🦅2 ay önce

Egbon shaggi sef don try inside life 🌹

Johnson Thomas profil fotoğrafı
Johnson Thomas2 ay önce

I swr , this content sweet die😂😂 Perfect 👌

S9OL profil fotoğrafı
S9OL2 ay önce

Them tell you say no go ask wetin go make you cry you still wan ask questions 😂

OGiii profil fotoğrafı
OGiii2 ay önce

Ajeh nah only igbolabi go later make heaven ajeh omoh see leveelllll

BIG OSHEY profil fotoğrafı
BIG OSHEY2 ay önce

First time this guy video dey bright

SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅 profil fotoğrafı
SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅2 ay önce

talent ozzing everywhere via this skit 😂

AstronautBenny profil fotoğrafı
AstronautBenny2 ay önce

Apasa boys 🤣

THE MAX profil fotoğrafı
THE MAX2 ay önce

Bababeji the guru🙌🏿🙌🏿😀

Nzema Boy profil fotoğrafı
Nzema Boy2 ay önce

Broda Shaggi 😂😂😂🤣🤣🤣

Emmanuel Chizobam V profil fotoğrafı
Emmanuel Chizobam V2 ay önce

This skit eh...na God know how much this guy go don drop for bois before him shoot that skit, still come use some of them. Omo...you go press like 100k oh. 🤣🤣

luchikleen profil fotoğrafı
luchikleen2 ay önce

Lol 🤣🤣🤣

blaqQOLA profil fotoğrafı
blaqQOLA2 ay önce

This baba ibeji sabi 🫡❤️

Osha profil fotoğrafı
Osha2 ay önce

😂 😂

Mccalcious Eli profil fotoğrafı
Mccalcious Eli2 ay önce

How else notice the disposable cups 🥤 was empty laughing 🤣

Alexis Mbiku🇨🇲🇳🇬 profil fotoğrafı
Alexis Mbiku🇨🇲🇳🇬2 ay önce

😂😂😂😂

Gideon Excel Nnanyereugo 🍥 profil fotoğrafı
Gideon Excel Nnanyereugo 🍥2 ay önce

From doctor wey go dey treat kidney and liver patient to person wey dey sell colos wey dey damage the kidney and liver

iamkolib profil fotoğrafı
iamkolib2 ay önce

😂😂😂

FABULOUSSTV profil fotoğrafı
FABULOUSSTV2 ay önce

😂😂😂

Neeyhee profil fotoğrafı
Neeyhee2 ay önce

Atleast you get business 😂😂😂

Edward wowo profil fotoğrafı
Edward wowo2 ay önce

Omis don go down 😃

$ackcha$er 👁️Stoner Arc profil fotoğrafı
$ackcha$er 👁️Stoner Arc2 ay önce

lol 😂 werey

𝗦𝗼𝗻 o𝗳 𝘃𝗶𝗰𝘁𝗼𝗿𝗶ⓐ profil fotoğrafı
𝗦𝗼𝗻 o𝗳 𝘃𝗶𝗰𝘁𝗼𝗿𝗶ⓐ2 ay önce

Abeg 😂😂😂

Voice of the people profil fotoğrafı
Voice of the people2 ay önce

Low key this guy good

Benzer Videolar