Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
STRONGER TOGETHER ✊🏽
26,323 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

True but you still post this one 😂

take a trip down memory lane

Skit in skit

Weyrey carry one stone kill 5 birds. Anyway this one enter

Hmmm U killed it, but how many celeb go want go out go protest their own life still better. My bro people Dey go through damn sh!t. Make we no long talk sha. You try 🫡

The war is between the rich and the poor. Ration is 140,000,000 vs 70,000,000. 2 : 1. But they arm the poor man to keep his fellow poor man in check while they escape.

Oga dis ur skit Dey boring Commot am from here everybody dey outside dey lend their voice You sef go lend your voice...

I swear my heart is so heavy with what happened to VDM 💔💯

Which eediot talk say where that cutlass dey? Wetin you wan use cutlass do for protest. Na wetin we still Dey talk be this ooo

That was a mistake jare, the editor was supposed to mute that part sef. Na peaceful no be violence.

Ell Jay X Motell ✊



