Loading video...
Video Failed to Load
STRONGER TOGETHER โ๐ฝ
26,323 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

True but you still post this one ๐

take a trip down memory lane

Skit in skit

Weyrey carry one stone kill 5 birds. Anyway this one enter

Hmmm U killed it, but how many celeb go want go out go protest their own life still better. My bro people Dey go through damn sh!t. Make we no long talk sha. You try ๐ซก

The war is between the rich and the poor. Ration is 140,000,000 vs 70,000,000. 2 : 1. But they arm the poor man to keep his fellow poor man in check while they escape.

Oga dis ur skit Dey boring Commot am from here everybody dey outside dey lend their voice You sef go lend your voice...

I swear my heart is so heavy with what happened to VDM ๐๐ฏ

Which eediot talk say where that cutlass dey? Wetin you wan use cutlass do for protest. Na wetin we still Dey talk be this ooo

That was a mistake jare, the editor was supposed to mute that part sef. Na peaceful no be violence.

Ell Jay X Motell โ
Related Videos
The black-irish alliance has never been strongerโ๐ฝ๐ฎ๐ช
zay dante
373,126 views โข 1 year ago



