Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

STRONGER TOGETHER ✊🏽

26,323 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Paul Edoze
Paul Edoze1 год назад

True but you still post this one 😂

Фото профиля Solar Heavy
Solar Heavy1 год назад

take a trip down memory lane

Фото профиля Osiki
Osiki1 год назад

Skit in skit

Фото профиля Dark🎗Hour
Dark🎗Hour1 год назад

Weyrey carry one stone kill 5 birds. Anyway this one enter

Фото профиля Rare👑Gem💙💯
Rare👑Gem💙💯1 год назад

Hmmm U killed it, but how many celeb go want go out go protest their own life still better. My bro people Dey go through damn sh!t. Make we no long talk sha. You try 🫡

Фото профиля Danny Oceans
Danny Oceans1 год назад

The war is between the rich and the poor. Ration is 140,000,000 vs 70,000,000. 2 : 1. But they arm the poor man to keep his fellow poor man in check while they escape.

Фото профиля HAS HARRY KANE WON UCl?
HAS HARRY KANE WON UCl?1 год назад

Oga dis ur skit Dey boring Commot am from here everybody dey outside dey lend their voice You sef go lend your voice...

Фото профиля BIGMO GAME
BIGMO GAME1 год назад

I swear my heart is so heavy with what happened to VDM 💔💯

Фото профиля Korede owolabi 🇬🇧
Korede owolabi 🇬🇧1 год назад

Which eediot talk say where that cutlass dey? Wetin you wan use cutlass do for protest. Na wetin we still Dey talk be this ooo

Фото профиля Motell
Motell1 год назад

That was a mistake jare, the editor was supposed to mute that part sef. Na peaceful no be violence.

Фото профиля Ell-jay
Ell-jay1 год назад

Ell Jay X Motell ✊

Похожие видео