Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Style an African skirt with her 🌝
39,626 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

You dey whyne alte… na she be best in fashion for her eyes like dat🤣🤣😂😂

She don mad before ?

😭😭

In this hot sun, oshi ma ba eleyi ke 😭

I just dare her to walk pass Aro She doesn’t need to enter She should just walk pass

She needs this😂

she's not proud of this one ajeh

@Magical_Telecom Shogbadun bayiiii

The diff btw all the alte pple and road mad man nah just bling bling cause what’s this rubbish now

Just wear basket,ingredients of mardness don set niyen.

It is well

Na rags day? 😂

All this alte babes Dey craze 😂😂

All this alte babe dey craze

Please you are not bad, don't do this again

Abeg she they sell belt ?

🙂

Isn’t the combination too much ?

This one na masquerade ooo

Inside this heat 🤣🤣😂😂😂😭😭😭😭

Not bad but too many layers for the climste

Someone that should be pinned down and dragged to the psychiatry

She no fit wear this thing go outside

Alte people 🤣🤣🤣

Many are mad, few are roaming

If God never take one of all these Altay abi na Alte una no go rest

Inside this heat

Why all of them Dey always behave like Mad people

Ibere werey !!!!! Naso e dey starttt

Na them

Make them no allow am comot that house o 😹

E be like say Nigeria sun and heat never touch dis one before abi

Inside this heat ?

