Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Suarez is home🫠
41,957 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
44 Yorum

Dad u just Dey waste money u no need am na

For fun imo

@MIDHE_40V9 How you take access the Game?

@MIDHE_40V9 E don open

@turtlenotkylian Dad do me 1k make I buy Suarez

This one no good na

Which card una Dey use, my own just Dey decline

you’re spinning hazard pack or waiting till monday?

E never drop na?

oh i never open game that pack look bad to me icl

If I open am na Cahill I dey find and he gats be buildup. Make we wait mednasah review first

can we see his stats?

Which location you dey bro? @LFCPRAISE

Nigeria. Game don open

it has opened?!

Yes dad

He guide gan walahi

max rating?

Overall rating?

1k?...I'll buy o

I sent you a dm. Check please

2gb e pos?

Not going to get any minutes in dat ur beast squad ooo

Events ig

Which vpn you dey use???

No vpn dad, game don open

Omorr 😭 u done dey push me, but get in fitb

I have the better one 🥰

Which verve card are you using?

Ok the card design no actually bad sha.

Dad sub me nah 07077025366 Mtn Abeg Thanks

9k coins? You dey do ajo there 😂

What's his max rating ??

What booster for him bro??

I should do the same thing when maintenance is over

Omo see coins 😭😭😭😭😭🙆🏽🙆🏽🙆🏽🙆🏽

So many users are going after this player

104 or 103

What's is OVR

What's his overall rating?

Omo I don’t even know how to buy players through my bank account using iPhone rather iPhone de tell me make I recharge apple card i don tire for iPhone make dem gimme my android that is simple to use so many protocols for iPhone

Rating?

9k coins omo

Dad wire me 1k make i buy am too abeg. This card go cook


