Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Subscription don finish ☹️
154,663 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

Life when you build ur career on giveaways 😂😂😂

That him and Oboju fallout. Pls let me alive 🙏🏾🙏🏾

Walahi

If Davido press am money the way burna boy de press he no go for talk down only Davido

@Wuwaika90 OSAs No Fit Close Eye Do 5 Years Subscriptions Dat Year😂

Fear poor man

I make this guy deal with burna I wan check something

This VDM is such a hypocrite. Now I see what Seun Kuti was saying. His useless followers will not call him to order. His downfall is near.

Fast foward today Shey him fit swear with him life say him never chop food wey pass that 12k wey he dey talk for here since when him don enter limelight 😂 don’t trust the loyalty of a poor man una think say na cruise 😂 everybody go learn one way or the other

That issue between him and Oboju? Abeg, make una leave me out of am. I still wan live 🙏🏾😂

If to say VDM don collect money for Davido hand same David I know go don burst everything 😂

Follow my newly created IG page:

Never trust the loyalty of a poor man

Vdm use uno reverse card on Nigerians and they fell for it. Wow!

WHEN IS TIME.. HE WILL UNDERSTAND SOMETHING REALITY BUT NOW HE'S A FREEDOM MAN 🦅📝⌛

@yomade601 😂😂

😹😹

Highest bidder don win vdm nah.. This things happen when u thrive on yeye giveaway

E no go buy food 12k , poor man dey loyal when the bar never drop sha 😂

Many Nigerians confuse gratitude with lifelong servitude... Because someone helped you once, and suddenly u must worship them even when they are wrong or hypocritical? A good deed doesn’t buy your conscience... Have some principles and grow a fvckin spine.

Na Davido first fams this guy sha.🤣

But same David no sponsor any thing na cruise this one dey catch , shebi he talk am after he go house , but Agenda must Agend

Which kind sound be this 😭

Subscription really finish ooo🤣😂😂😂🤣

Vdm don already talk am say him no dey worship celebrities, he don talk am say him no believe naa anybody friend if you fuck up him go talk, when chief priest dey campaign for tinubu vdm wash am down and them still dey cool together, that’s what we called real people, no be all

The loyalty of a broke man fit full four cup

@MLiyian84671 Who add this sound 😂

The guy na slave Na cos he near burna recently na why he de bash David Very stupid something

Ore agbako😂

The only problem with Nigeria is that When they see you do someone a favour once or twice you expect that person not to go against you in a lifetime. You’re doing them a favour not buying their life.

Loyalty of a poor man is always different

“The problem wey me and you go come get” that’s really an entitled, egocentric and manipulative statement right there. This is why of the reasons I respect wizkid a lot, you can never see him in this kind of settings, he really saw Davido finish, as a whole davido 😳

😂😂😂 OBO need renew subscription fast.

😂😂😂
