Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Support Messi and enjoy peace I love this 😭😭😭😂
65,502 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Drink their tears,I choose my GOAT wisely,Leo will always be the GOAT

All this tears 😭 They are not enough naw Put in more effort Jhoor My contribution: 🪣

Make Dem cry for me jor😹

My Chispackle to the World jooor. Make I go tell her she's trending on Twitter 😂😂😂

Damn dogs barking non stop 😭😂

The book of lamentations ... Lol 😂😅😂

🎥: chisparkle/ IG

Omohhh….material don plenty for my WhatsApp stories. Croatia, just do this for me 🙏. @awwal_ayo i don gather plenty materials down. Make dem just do this for me😂😂😂

He is back🤣

Na ororo fans tears I use baff this morning 😭😹😹

Bro see shalaye😭 come be like crying festival. See wetin Baba Thiago cause😭😂

Any body way day support Ronaldo naah meat 🍖

Tears just plenty E fit feed generation to come 😂

Abeg give me small make I drink too.......

@leonardnoch Explanations chapter 5 vs 11 to the end🤣🤣🤣

Enjoy my dear More tears to come

Mehn, see tears. Entire fan base dey crash out because of Messi winning

Peace of mind wan wound us Messi fans

See the way all of them Dey cry😂🤲

Omo Ronaldo fans and there look alike with same baseless football sense

Hannah 😭😭😂

Ronaldo fans are allergic to peace ✌️ 😏

@Kmighty20 😭😭😂😂

@b_brown5153 abeg how their tears taste 😹😹

I like dis video. I just deh laff !! Omo see reactions!

I really need that tears fr 😂😂😂

Cry crys everywhere Imagine supporting that she goat and Manchester united 😂🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

Salty Or flat ?

God Messi don make all this people run mad 🤣

Siiiiiiiiiis, coooooook!!!! Make I bring salt? 😂😂😂😂

Non of them dey talk Sense oooo 😂😂😂😂😂😂💔💔💔💔💔💔

E dey sweet me as e dey pain them
