ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Support Messi and enjoy peace I love this ๐ญ๐ญ๐ญ๐
65,483 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Drink their tears,I choose my GOAT wisely,Leo will always be the GOAT

All this tears ๐ญ They are not enough naw Put in more effort Jhoor My contribution: ๐ชฃ

Make Dem cry for me jor๐น

My Chispackle to the World jooor. Make I go tell her she's trending on Twitter ๐๐๐

Damn dogs barking non stop ๐ญ๐

The book of lamentations ... Lol ๐๐ ๐

๐ฅ: chisparkle/ IG

Omohhhโฆ.material don plenty for my WhatsApp stories. Croatia, just do this for me ๐. @awwal_ayo i don gather plenty materials down. Make dem just do this for me๐๐๐

He is back๐คฃ

Na ororo fans tears I use baff this morning ๐ญ๐น๐น

Bro see shalaye๐ญ come be like crying festival. See wetin Baba Thiago cause๐ญ๐

Any body way day support Ronaldo naah meat ๐

Tears just plenty E fit feed generation to come ๐

Abeg give me small make I drink too.......

@leonardnoch Explanations chapter 5 vs 11 to the end๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Enjoy my dear More tears to come

Mehn, see tears. Entire fan base dey crash out because of Messi winning

Peace of mind wan wound us Messi fans

See the way all of them Dey cry๐๐คฒ

Omo Ronaldo fans and there look alike with same baseless football sense

Hannah ๐ญ๐ญ๐

Ronaldo fans are allergic to peace โ๏ธ ๐

@Kmighty20 ๐ญ๐ญ๐๐

@b_brown5153 abeg how their tears taste ๐น๐น

I like dis video. I just deh laff !! Omo see reactions!

I really need that tears fr ๐๐๐

Cry crys everywhere Imagine supporting that she goat and Manchester united ๐๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Salty Or flat ?

God Messi don make all this people run mad ๐คฃ

Siiiiiiiiiis, coooooook!!!! Make I bring salt? ๐๐๐๐

Non of them dey talk Sense oooo ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

E dey sweet me as e dey pain them
็ธๅ ณ่ง้ข
I saw this video on TikTok, watch and enjoy๐๐ญ
DAMI FOREIGN๐ฅถ
77,827 ๆฌก่ง็ โข 11 ไธชๆๅ
