Loading video...
Video Failed to Load
Surprise gone wrong😭😭😂
117,735 views • 1 month ago •via X (Twitter)
39 Comments

The kind movies this Egbon dey do ehn

The agbon na werrey

Immediately I saw Nosa I knew there was going to be a problem 😂😂

Movie: Talking Thomas 2

Na why i no dey like this kinda surprise

She even get infection 😂

Na that party week me

He say that kuntus get krokro 😂 😂 this nosa self

Why her body like that

Infection

For your mind you think say he day forget that thing 😂

This guy is a big fuuuul 😭🤣

Surprise with infection 😆 🤣

Aswear

This one pass surprise, this surprise is mixed with Infections lol

And it’s nosarez again I am not suprised

The guy na talkative for the movie😂

Nosa needs to be stopped and jailed 😂

How do you even think of surprising someone like this? E no gel na

Baba rex na complete weyrey 😂

This guy no just normal at all

She con get circular krokoro very close to the kuntus line 😭😭😭

Baba no fit keep shut 😂

Ah swear Nosa Rex na idiot, big fool na in eh be🤣🤣🤣🤣🤣🤣, person wey marry am don buy market

“Wetin i see now” 😭

I can never watch Rex movies 🤦♂️🤦♂️🤦♂️🤦♂️

It is always Rex 😂

it really went sideways unexpected 😭😭

This is why I don't do surprises! Someone always catches the wrong person or ends up caught off guard like this. 😭

“Why e swell like that?” 😄😄😂

Expectations gone wrong 😄 Pls take care of your health oo

Lol 😂 If u see wetin i see I remember everything 😂

Concoction no work on Thomas. He talk everything his eyes saw.

Nosa and kuntus wey do Gbim na 5&6

What’s all this 🤨

@cruzboyQ

Chimooo with her dirty body

This guy don wako 🤣🤣🤣🤣🤣

Nosa Rex na goat 😂
