Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
📍:🇸🇪 SWEDEN🥶
152,939 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

She for don bill you if na Nigeria

New babe secured , Nigeria girl no go even feature for that snap to begin with , ahh God help me comot from this country , my passport don spend 5years at home with no stamp on 😢

I’ll reach there this year in Jesus name . Amen

😆 🤣 This one don use HF reason fine oyinbo 😆 Make me sef see one wey I go use dey tingasa for here

Na girl deh collect man number so oo

Nigerians are truly everywhere in the world

Background song. Liberian girl by Micheal Jackson for anyone who cares.

Oga thank you for showing us some environment when we never enter. I go burst in later. Nice place to visit

Abeg reduce your workout. I dey view Ur snap story, i con dey fear.

fit check self dey bag woman

Naija babes pride too much to do this abi my eyes Dey pain me?? Na she ask of him number lol 😂

He don use highfashion collect number 😂

Unrulynigeria I love his energy. High fashion to the world 🌎

Guys got a great personality… he can win over anyone anytime anywhere

Drop link for that Jackie Ur guy sabi English oo Na English Sweden dey Speak?

High fashion

Na she collect number first o

High Fashion ni Scandinavia 🥶 Boda Rahmon shey mo ri toke tile kan🤲🏽🙌🏾✨💫

Global high fashion....❤️

Hey 👋 jago

High fashion to the worldwide📌

I love ❤️ high JAGO fashion

Like no suppose hard. Nigeria babe go first check whether you get benz. 😂😂

One day meself go dey happy when I later rock High fashion

Egbon tii drop digit. 🤭 Baby gbami lago, ka pade loju agbo 🥶

HIGH FASHION ☪️ SALAMALAIKU 🌙

Sir Jago highest fashion ❄️🙌

Nigeria babe go don reason that night food takeaway

How una no know say no be jago be that?

Hf

To the world 🌎

@UNKNOWN_WACKO 🥶

Texture is often the quiet differentiator in modern looks.
