Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sydney talker drops a brand new skit ๐๐๐
30 Kommentare

@abazwhyllzz Skit go dey go well, them go just ask: "What's that app you use in Trading your gift card?" I no understand. Where I see gift card wey I won even trade?

I need that book for one of my guy ๐๐ he too mumu one zero bro code no gum that guy ๐ญ

Make e go pass kitchen or window

Na una dey give these girls these useless power

Skit like these makes these women more delusional nonsense skit

What level in relationship do ladies cage their boyfriends so that I can prepared my mind.

๐

Who notice that Yakubu resembles Sydney talker?

Nah him fuck up, are no de inform my girlfriend anytime are de go field are go just comot Secondly sometimes are go use like 2 hours for field my girlfriend go talk say since you comot for house that statement de off me ๐

2 sec she don line up bricks

Fuccc mess up , one time bro code failed ๐๐๐ Allah walhi fear anyone that doesnโt fear women. Like me inside 24 hours i Dey use 23 hours fear women then use the remaining one hour plan on how I go take fear women the next day ๐๐

@abazwhyllzz Lmao interesting

What kinda Simpish skit is dis.

So what's the skit promoting? As a man woman lock you for cage nah which kin man be that?

๐๐

๐๐

Mtchewwww so they dey beg her now for what?

๐๐๐

๐๐๐

This guy na real werey

Wetin do marius hair

Very useless

Effortlessly funny bro๐

Woman shur ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Heโs like the drake of skits

๐๐๐๐๐

This is hilarious

If you love quality, This is for you๐ฅ๐ฅ Get it now, my Whatsapp no is available on my bio

๐

Lmao
