正在加载视频...
视频加载失败
T JUST LANDED
305,427 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

U+005F1 年前
Bro off me 😭😭 person just land na backi you offer . That nigga na real gee

HGV GROUP1 年前
Smoke Igbo for airport, who na really don see Nigeria 🇳🇬 finish sha @ndlea_nigeria

🅿️ope Wise🪔⚙️(UNRULY.VICAR)1 年前
Dem fess package Eegbo use do welcome to ABJ for Unknown T 😂 Na that fat blunt my body need like this aje

B I G - P L U G AUTOS 🚙1 年前
INDUSTRY AGBERO 😂

Ijaya1 年前
Igbo and NDLEA no see am .

ThatOjoBoy1 年前
E sweet me 😂😂

DONALD THE 1ST 🥵1 年前
It’s crazy before artist abroad don’t think of coming to abuja …..ABJ CITY WE ARE UP!!!!

𝕆𝕝𝕚𝕧𝕖𝕣⚡️🇳🇬1 年前
Person just dey land una carry Igbo give am, no be life be this o😂

Thuggerback1 年前
Where’s Gustavo 😈😂😂 You bring Igbo for me❤️😂

Kelly🫵1 年前
Who is T?
