Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Tables 🤣🤣🤣🤣
107,591 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Person wey no get anything Neighbor go think say e Dey revenge 😂

You don Dey gain weight. Chopping money

This guy na idiot 😂😂😂 You can see the excitement on his face before he closed that door.

See this man. Una neva learn your lesson. You suppose use this opportunity for investment!! So seed nau. 🤣🤣

E finaly reach him turn

Na your turn today 😂😂😂😂😂

You no kuku get the food 🤣 See joy In your face

You must be given the best comedy skit maker in the world... you are sooooo good🔥🔥🔥😅😅😅😅😅

First to do no dey pain😂😂

Mad man 😂😂 help ur neighbor

As she see Jude cap for your head she suppose don jam that door herself teh the😁😁😁

😁 he who laughs last laughs best..

...Turn!

Oooh how the turn tables

Effortlessly funny. Welldone Moooo

@Mrbelgium1 You no get anything abeg😂

Dz boy na fooool😹😹

😂😂 E done turn

😂😂😂

Table has turned 😂

Werey say tables 😹😹😹 You no even get garri

Tables do turn 😂

😂😂

😂😂😂😂😂

😂😂😂😂

What's that feeling amd smile before you finally close the door,?

E sweet me🤣🤣

Omo tables quick turn oo

Table don finally turn 😂

Table turn 🤣

Table don turn 🤣🤣🤣

Hang go meet you again o. September don come o

I was genuinely happy for you bro 😂😂😂😂
Ähnliche Videos
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 to much
trasako
21,592 Aufrufe • vor 2 Monaten
