Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Tactics too plenty for women hand 😂
120,763 görüntüleme • 18 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Ajeh if God no quick bless am dem go find another way

Na the Ronaldo cheeky boy dey burst my head pass🤣🤣🤣🤣

I pity some men...... You'd date some girls, ur income go first receed. Na to dey collect dey their head....... Dem use!ess die.

Why can't it be a woman that'll take care of her man???

Almajiri with 4_1_2_1_2 formation coachee

apparently it’s a taboo for women to make their own money in naija ,it must come from a man 🚶➡️

Antonio conťe

It's always men give give give, what does women give, Nigeria women and their stupid mentality

OMG bro if i just hear all this girl's talk self my head go bosst

Format aiye. False 9 aiye😂😂😂

Being an intentional man has nothing to do with money, u see how much he cares for u in everything he does, u don’t need to ask he always tries to make it better. Wen God bless such a man for u, u have no issues in all d yrs u will spend with him

Pep Guadiola no get this kin game plan...tactics full for +234 girls head

Cheeky boy 🤣🤣🤣

This tactics na to collect from poor boys 😂

Please after you know sef does that stop una from cheating,lying and destroying the relationship

Na wa o 😂😂😂😂😂

Tactics na water 😂😂

@akanbi_richard cheekyboy

🤣🤣🤣🤣🤣

I tire ooo😅

They play

Y’all should go and work

Naija

Ahhh, cheeky boyyy😂

😂😂😂

Lol that lady is married nah

God dey bless their Toto na toto god dey bless. Na why their brothers and father dey broke cos dem no get toto wey be blessing from God.

The kain tactics zidane use 3 peat UCL

In sporty we call this Asian over 1

Is it that God doesn't bless women or what! I dont get it .

“your family kee” 🤣

😂 Get Familiar

Even with God the all might blessing, you no gree make God bless you. Radarada
Benzer Videolar
Sensitive content
These yahoo boys get plenty tactics oo😂
Khan 🧢 🌟
1,288,879 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Lady lists tactics women use to mask cheating, did she spill too much tea? 🤔
Ivory ✪
81,513 görüntüleme • 6 ay önce
