Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Tag that neighbor that was/is feeding you
210,057 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Imagine if Sabinus showed up at this moment?

U get luck say u nor get hungry boys for area. You for don run come back meet empty space

All this one na lie. You go travel go Canada now, this same neighbour go call you taya, e go be like say she dey disturb you. We sabi plenty of una type!

me when i taste relationship 😣

🤣🤣🤣🤣🤣

You seff go use Epon de feed am cause no neighbor go feed you for free for this economy 😂😂

The day that my neighbor packed out of that compound, I was the next to relocate to another place. 🤣🤣 Some neighbors are life savers.

2018 in ghana I lied to my neighbor I had rice and I just needed stew. Omo I lick stew tire rice no Dey.

This drama no suppose end well, him suppose hit food troway for ground 😂💔

This song Please I need am
