Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Take this one 😹😹
37,578 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
36 Yorum

How her fellow vendor won meet up like this 😄 Is well

😹😹

Chai!!! This generation don scatter finish…. 😂😂

😹😹😹😹😹

Jehovah merem ebere for watching this video 😂😂

He say make he acknowledge 😂😂

Who's her target audience? 😂😂😂 And she has beautiful hair collections

Make some noice for me, u wanna mad?

People that talk like this are just all mouth😒

Smiles

Nengi don finally craze🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

She dey learn this amapiano lyrics oo 😭

🤣🤣😭

😂😂

This one no be hype abeg, she's just a naughty comedian

Lol 😂 😆 🤣

Cultist baddie 😂😂😂

if this girl later no get nyash i go swear for her deadass

She is very calm in real life oooo You won’t believe she’s the one and she is a type ooo 😂😂😂😂😂

I dey give you consistency, honest and loyal pounding. 500 raced to power 90 you dun wanna make some noise? Do you know who are me? Kpuff toetoe 1 of Aburima Taadin Duri of Taraba The Ikanbayete of Akwa Ibom Boma don kolo 😭😭😭

We like her like so ,na her business strategy,if you no fit meet up,just go buy the hairs she dy sell😂😂😂😂

I go lie 4 uuu 😭😂

When I tell una day there is a rise in drug abuse. Una no believe me

😂😂😂😂😂

lol Prestigious Toto untop agric preeq 😭😭😭😂😂😂😂

She say na acknowledge 🤣🤣🤣

😂 she should just be a hype woman . She’s good

I have followed her 🤣🤣🤣

😂

🌚😭😆

I have not laughed 🤣😂😂🤣 dis much in a while 😂🤣😂

Kpuff toto one of abonema😀

“Such a prestigious Toto”😹😹😭

This blunt cutlass fit cut person head like this 🌚

I think say she dey rap before till I hear wetin I no suppose hear this kain early morning

what is this 😂😂😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
they tried to take some of aalto’s nachos and failed MISERABLY 😹😹😹😹😹
natalia🪽#deniaceo
578,831 görüntüleme • 1 yıl önce
