Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Talkless the Plumber😂
47,532 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Person wear: Never Waste Talent, you dey use am play

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

😂😭once you hear betting just run

Nah dat aviator sound funny me pass 😂😂😂😂✈️✈️✈️✈️✈️✈️✈️

At first I been think say the guy on green SnapBack use filter sha.

This two combo

Na that him goalpost wey you tell am trigger am 😂

Ajeh na next year I need am lol 😂

Na so them win my guy iPhone 16 for pool , them first allow the mumu win first bet so that he go feel like he sabi play before you know it they don win my guy money so tey the werey had to use his phone stake lol 😂

🤣🤣🤣🤣🤣

😹😹You for jeje dey ur own oh Ajeh 😹
Benzer Videolar
Sensitive content
Talkless the house help😂
AJEH
261,367 görüntüleme • 1 yıl önce
