Loading video...
Video Failed to Load
Talkless the Uber driver.
214,152 views • 2 years ago •via X (Twitter)
9 Comments

machala of benin 🇨🇦👑2 years ago
Make Uber carry you go meet Indrive ??? Which kind behavior be that. ?😂😂😂

UNCLE JAY⚡️2 years ago
“As you dey bath I go dey fix am” Na devil trouble you dey find so

Chee🤴2 years ago
Any plumber wey nor get this bag never ready to hustle

cassilla 🍭🍭2 years ago
Shut up…TALKLESS DON’T MISS 😂😂😂😂😂😂

💥GABRIEL 💯💥2 years ago
Tozoh Make Uber carry you go meet in drive for gate

Oluwa Jeje 🦍2 years ago
Nah Egungun of Lagos Dey talk .. I’m live with ? 😹😹

ALPHA DOTRECŒ2 years ago
Aje, you think say you go knack madam 😂😂😭

Thaddeus2 years ago
Make Uber carry you meet Indrive for gate 😂😂😂😂😂

𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏2 years ago
This guy funny abeg 😂😂😂 Pls don't cut this your "mostach"
Related Videos
1:29
Sensitive content
The Uber driver 👀💀
Emir Han
1,315,662 views • 1 year ago
