Loading video...
Video Failed to Load
โTankoโ Ft. Terry G Out Friday! ๐๐พโโ๏ธโฝ๏ธ
34 Comments

Terry G career about to be revive ๐ฅ

Terry G ๐ฒ Wow, I'm happy for him o @dammy_krane see your mate Dey here for fuu yourself ๐

@diipodipe Not the collab we wanted. Itโs the collab we ๐ป๐ฒ๐ฒ๐ฑ๐ฒ๐ฑ.

Good vibes in the studio!

Haba now. Why u no drop us small part from his verse?

Love it when the new school feature them OGs respect to apako master can't wait to stream this banger Victony ๐ผ๐ต๐ฅ

@dammy_krane aye ee ti ta. Na only you remain for gutter ๐

Thereeeee

he knows how to make music. he just knows how to make music!!! sigh! what a guy!! what a feature ๐ฅ

Who else is excited for this new Terry G feature ?

I FUCKINNNNN LOVEEEEEEEEEEEEEEE THISSSSSSS

This one go o ๐ฅ๐ฅ

@IamTerryg if you use your own spoil this song you no go like wetin I go do you

Some of Una no just get respect, especially those ones wey never achieve anything in life, shabi Terry G na una mate?

Omo get innnn

Chissss .. your choice of artist to feature is a science that other artists needs to study bro

Tankoooo๐โโ๏ธ

Terry G keh, i dey wait o

You Sabi, no worry.

This one go too sweet @hajiselfpaid ๐

Guys please share my freestyle

Mad! ๐ Didn't think we'll get a Collab with Terry before omah Lay Good sound ๐ซถ

This song is a banger Terry G abeg no spoil am

Normal every song for victony na hit , but you guys go tap in my song โ no panic ft tar1Q

Terry G is really back like that ooo

If only he knows how much I love him ๐

Victony Iโm a very big fan of your gameโฆ. Super proud of how far youโve come, many thought you would be on crutches by now playing โDress upโ A unique different story!๐ค๐ฅโ

Wetin Terry G dey find for studios again I think say God don call am he don retire for music

Outlaws we back outside !!!

Terry G still has that energy!! Still love this guy till date ๐

Terry G finally back

For putting Terry on this Iโll forever Respect you Victony

Omo this Terry G feature no sharp sha o, na once I shout jesus๐๐๐, I take God beg u Terry G no spoil dis song, bcos last last na victony I ho vex for if u spoil am๐

Wrong timing, bro
