正在加载视频...
视频加载失败
Taofeek - AIMOYE Cover
261,970 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Are you back or you’re just teasing us again?

This guy, you be werey 😂🔥

😭

Taofeek fan since 2019

This whole country don frustrate Taofeek 😭😭😭

Hold that Asherkine for neck abeg Aimoye fake giveaway😂

He talk Aimoye like 100x 😭😭😭😂

aimoye Una girlfriends wey don siddon for nail

Oshonmo number 1 Let go there And hola please 🙏 please drop more skit c'mon man make person laugh doing this depressing time 😪 @twyse_116

@TheRealOlagreat He almost started rapping good in the middle of the first verse then remembered he had to stay in character

Nothing dey really funny right now, but I be day one fan i go watch 😄😂😂

Your intro or Big Kala intro, I no know which bang pass😂😂😂 Baddest Taofeek🙌

this twyse guy mehn. see as e tall, see his muscles. if this guy catch your babe omo 3 hours minimum for first round 😅 he go finish work for her body she no fit even look your face again. omo twyse no kill me o😂😂 if you follow me drag babe i’ll just quickly leave her for you lol i too love am, Yes homo ❤️

Bro why did you leave us? Made this new content creators spoil our ears. Please come back!

Grew up with your content taoo

Best rapper in the country 😭😭😂

#EndBadGovernance

😭😂

Bad guy

Na since 2016 I don dey watch this egbon. Back when IG video was 15secs

lol baba go come drop one or two videos then disappear again

@_VALKlNG This is the GOATs of content. The very best to do it.

Aimoye fake Giveaway??? Asherkine na your guy oo 😂😂

😭😭 Wait, Wetin dey always do you?😭 Say nah the biggest Rapper in the continent and intercontinental 😂

Omo I no see shade oooo

😂😂😭

Twyse don mad finish 😂

@JbrandyOfficial This guy dey actuall kee me 😂😂

Twyse baba😪😹. You bad no worry😹

The Yakub before Yakub

You need to feature Falz on this one 🤣😂

Asherkine beef?

Grammy worthy

I don miss tao ooo, hottest rapper

@demola694 Omggg I miss twyseee😭💕
相关视频
Taofeek Ismaheel goals & assists 😮💨 #UECL | Lech Poznań
UEFA Conference League
26,062 次观看 • 8 个月前


