Loading video...
Video Failed to Load
Tap am “outnow”❗️
173,403 views • 2 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

Nothing concern this one with dapper 😂 Tap am jor

Be like u don sing this one before😒

Na banger joor I like as you dey promote ham steadily

Peace of mind wan finish you as you no dey under Dapper

@humblesteeve Wait so famous Pluto isn’t even fat?? Those big clothes have been deceiving us. See proper muscular man now. Wow I’m perplexed

@flygodT U this boy , u dey worryyyyy o 😅🔥🔥🔥

Same beat na all family take dey sing una never ready to tell this guy truth , so this na music now ?

Watin them dey tap I won know🤔 E dey bring money or otherwise

@flygodT So this guy is not fat 😂😂😂😂

How do i learn this your dance?

E dey work 🕺

When Kodak Black start dey sing Afrobeats

@abazwhyllzz Make una just dey re-warm eba for us😒 We go still tap am sha🚶🏽

Unrelated but this is the first time am seeing famous pluto shirtless

Once you see person wey escape Dapper you go know

The Backy don dey work

I swear i like this music ehn,he dey give me joy ,when I play am for club and people are vibing

Hmmm, I didn’t expect you to be muscular. 😂

You do birthday lowkey come tell us tap am publicly

Banger 🔥🚀

another afro-rewarm fl0p... gbamous-pluto is already in his No-Hit Era alongside gballiflopi... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Beat😩dance😩

Famous Pluto isn't name of record label?

Una see as e dance shakiti bobo

🚨 OUT NOW 🚨 👤BOY CLOVER 💿BURTI

Uzama the third no know wetin god do for am

Leg no Dey pain una 🤣 everytime na dance steps omo life hard O Cana don cost 🤣🤣

Let's take it to the next stage 1 million tap am from ur side to buy Jbl box me and my girls for sure, num 1 fan ❤️ @Famouspluto_

The guy wey hold Chare dey mad

Na to enter TikTok tear step

This song dey ginger my day!

Uzaaa no dey slack vooooooooooommmmmmmmmmmmmmmm
