正在加载视频...
视频加载失败
🚨Teacher vs student reportedly got into serious fight after the student allegedly caught him flirting with his school girlfriend😭🔥
37 条评论

See wetin teacher and student dey do

I’m disappointed in that teacher on blue Student wey you go beat life comot from em body Big for nothing!

Him felt disrespected

Like, I’ll beat that student to the point of death! Like, the effrontery you’ve got to even confront me with a fight! Ahhhhhh

The guy on blue is just big for nothing 😭😭

Saw the same shit yesterday between a male teacher and a female student......damnn that teacher need to face some charges

😂 I Dey chop better watermelon and watching this right now, please who won? I can see both of them end in draw draw, they need to continue abeg

See trouble girl cause. Two men are fighting to kill each other. By now, the girl probably had another man somewhere on the side, and these two fools think they are the only ones she is dating.

That student must be expelled

I'm so disappointed with the teacher, that very good for bringing himself so low.

Bandit dey do una dey show hmm Nigeria ehaa

See wetin woman cause

You people are so stu*pd 😡 na unna go Dey caption rubbish for video…..which one is teacher vs student…..student vs student you Dey cap nonsense for mouth…..werey gidi nse e ooo you know just aware with this ur rubbish post

That student nearly send that teacher go wey he no know

It's high time teachers train karate at teachers colleges

😂😂😂😂 i can tell that from ur profile

😂😂😂

Said this some hours ago

Most students now a days don’t have respect.🤔

You’re failing in all the subject

Una Dey use hand fight when iron chairs full everywhere una no Dey serious

Ahhhh so student and teacher dey drag girl 😂

Uraya

You see the way nobody stopped the fight… make e Dey like do for every fight

In our old days we use to fear a teacher

😂😂

Obafemi is in Nigeria 😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Omor this one nah WWE raw whistle media...... I sure say the girlfriend go make choices nah on top who later win the fight......

the teacher na mumu. I for comb all the boy teeth comot

Please tell me that this is a joke because all that is happening in Nigeria right now is not enough for this two to wise up. See as them dey fight like age mate and am pretty sure that the girl is not more than 18 years Omo some of una just stupid 😡😡😡😡😡

Omo see cruise sha

I trust my friend back in school then. dem go gather beat the teacher

The teacher no get sence put his head for ampit and streach ur self taller everywhere go silence

Student dey fight for love

Eiiii Anada one

Heeerrrr this fight de333? A get ah like ago pay then watch am

The student could have beaten that teacher to death. Was he there to teach or fight over girls
相关视频
Sensitive content
🚨Two male students reportedly got into serious fight just to prove who their new female teacher likes more😭🔥
AJ.☆☄
181,101 次观看 • 4 个月前

