Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
✵ Teachers never allow you explain 😭 #JustinUg
21,660 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
26 Kommentare

omo the pain that comes with this thing ehnnn😂😭😭

I foh like join you Dey do this stuff You too Dey get em 😭😂

Dead ass!!😭🤣

😂😂😂 too real

Bruh abeg, where you day see all this name way you day use 😂 which one be battery light again 🤦🏼♂️🤣

In my school putting a slipper under your knee at a kneeling point is a sign of disrespect to the punisher be it a staff be it a Senior #bethelite_go_sabi

You don enter.

Did I hear battery life?

Tooo relatable 🤣🤣

You go explain tire 😂

😂😂😂😂😂

Obey before complain

Omoo me I Dey japa ni oo 😂

So much nostalgia🤣😂🤣

Lol

@Ceaserjuniorrr

🤣🤣🤣 Once the class is unusually quiet just know something is up

you go dey try explain with everything in you😂

I dey die🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

everybody can relate to this 😂

Strabi barbie 😂😂

Lol 🤣🤣🤣

😂😂😂

Lool you BE REAL GOAT 🐐 🤣🤣🤣

This is so relatable
