Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Team walk done 📍

65,750 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Someone you may know
Someone you may know3 месяцев назад

If una allow Ronaldo score, I go expose all the player's real ages.

Фото профиля Emperorblack07
Emperorblack073 месяцев назад

As I remember say una no dey World Cup, shame wear me 😠

Фото профиля Ifreke
Ifreke3 месяцев назад

Make Moses simon no go drag Ronaldo jersey with him coach today o

Фото профиля Divine
Divine3 месяцев назад

Nigeria vs portugal is not on dstv i dey shout m now o

Фото профиля Aluuuu⚽
Aluuuu⚽3 месяцев назад

Who advised Nigeria to play Portugal? Team wey not fit beat Zimbabwe qualify for world Cup😂😂😂

Фото профиля JESUSBOY
JESUSBOY3 месяцев назад

I trust u See as bandit Dey disturb us Use that annoyance wipe Ronaldo country pls pls pls or else Na too send bandit come meet una nii oo

Фото профиля Holic❤️🦜
Holic❤️🦜3 месяцев назад

Protect cr7 at all cost

Фото профиля Shanu Jamgbadi
Shanu Jamgbadi3 месяцев назад

Super Eagles don show me shege. our first world cup USA 94 I dreamt about that Italy vs Nigeria 2nd round match that they defeated us 2-1. As a teenager &a Christian decided to pray. We were leading Italy with 1-0 until the 88th minute. Oliseh & Eguavoen ehn cost us quarterfinals

Фото профиля THE WEEKEND SPECIAL
THE WEEKEND SPECIAL3 месяцев назад

I need one goal from your guys

Фото профиля Real Madrid Newz🇵🇹
Real Madrid Newz🇵🇹3 месяцев назад

Please Don't Injure My GOAT 🐐

Фото профиля Current rw
Current rw3 месяцев назад

Make una injure Ronaldo abeg

Фото профиля Jesse
Jesse3 месяцев назад

@FansTribeHQ Just lose, like you always do, my bros. Today the GOAT plays 😂

Фото профиля Real Madrid Newz🇵🇹
Real Madrid Newz🇵🇹3 месяцев назад

Please is Osimhen in the Squad

Фото профиля Niggi Driz
Niggi Driz3 месяцев назад

Spread your leg✅ Allow ororo score atleast brace✅ No tackle Ronaldo No injure any of our players. No go do pass yourself oh, we no send una to score sef

Фото профиля Emmanuel
Emmanuel3 месяцев назад

If una like mek una no still stream this match

Фото профиля Kenneth
Kenneth3 месяцев назад

Why Oneydika dey always sag ?

Фото профиля Real Madrid Newz🇵🇹
Real Madrid Newz🇵🇹3 месяцев назад

The Keeper Should Concede 10 Cristiano Ronaldo Shot

Фото профиля DeAndrey
DeAndrey3 месяцев назад

@Obiepokar1 Just score one ☝️ goal 🥅 for me abeg 🤷🏿‍♂️you guys can lose the game later on 🤷🏿‍♂️I don’t care 🤷🏿‍♂️ coz na una mates Dey that worldcup tournament 🏟️ like this 🤦🏿‍♂️🤏🏻

Фото профиля Swaleh
Swaleh3 месяцев назад

Ready to be spanked by Portugal 🇵🇹 😭🤣🤣🤣🙌

Фото профиля Emmanuel
Emmanuel3 месяцев назад

Bro for a friendly game when your mates are preparing for the world cup that is starting tomorrow hissss

Фото профиля ZANG👑 🇧🇪
ZANG👑 🇧🇪3 месяцев назад

Chukwueze always smiling 😂

Фото профиля Respect
Respect3 месяцев назад

@FansTribeHQ Where una da walk goo

Фото профиля Ifeanyi
Ifeanyi3 месяцев назад

How come I Dey see Chukwuezetwice

Фото профиля 🎵🎤Segunpsalm🎤🎵
🎵🎤Segunpsalm🎤🎵3 месяцев назад

Walking to L

Фото профиля kHaLiFa MaYYaKi⚔️🗯
kHaLiFa MaYYaKi⚔️🗯3 месяцев назад

Shame un you prepare friendly not wolrdcup

Фото профиля big~SHERIFF💡✨
big~SHERIFF💡✨3 месяцев назад

Only a f00l will support Ronaldo and Bruno Fernandez against his own country 😂😂

Фото профиля Immortal 🇵🇹
Immortal 🇵🇹3 месяцев назад

Abeg just give Ronaldo 2 goals and don't injure any of Portugal players. Ire oo 🙏

Фото профиля king of the world
king of the world3 месяцев назад

Failed players 😁😁😁

Фото профиля WIZKID BACKBONE 🦅
WIZKID BACKBONE 🦅3 месяцев назад

Nigeria I am sorry but Una go collect oo

Фото профиля ZANG👑 🇧🇪
ZANG👑 🇧🇪3 месяцев назад

If unq like make una go de drag who go collect Ronaldo jersey i go too vex for una.

Фото профиля Damas Sumalu
Damas Sumalu3 месяцев назад

Nigeria is far better than Portugal Only fenerndess there Ronaldo is too old to play in this tournament Nigeria is knocking them down

Фото профиля odum n'egbu agu.
odum n'egbu agu.3 месяцев назад

Tell me why this team had several opportunities to play at a world cup and failed to take it in 2022 and 2026 instead you are a guinea pig for Portugal to test themselves in preparation for their game against Congo. Nonsense!

Фото профиля DJ🥷
DJ🥷3 месяцев назад

Let Ronaldo get a brace or hattrick please

Похожие видео