Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

65,750 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Someone you may know
Someone you may knowvor 3 Monaten

If una allow Ronaldo score, I go expose all the player's real ages.

Profilbild von Emperorblack07
Emperorblack07vor 3 Monaten

As I remember say una no dey World Cup, shame wear me 😠

Profilbild von Ifreke
Ifrekevor 3 Monaten

Make Moses simon no go drag Ronaldo jersey with him coach today o

Profilbild von Divine
Divinevor 3 Monaten

Nigeria vs portugal is not on dstv i dey shout m now o

Profilbild von Aluuuu⚽
Aluuuu⚽vor 3 Monaten

Who advised Nigeria to play Portugal? Team wey not fit beat Zimbabwe qualify for world Cup😂😂😂

Profilbild von JESUSBOY
JESUSBOYvor 3 Monaten

I trust u See as bandit Dey disturb us Use that annoyance wipe Ronaldo country pls pls pls or else Na too send bandit come meet una nii oo

Profilbild von Holic❤️🦜
Holic❤️🦜vor 3 Monaten

Protect cr7 at all cost

Profilbild von Shanu Jamgbadi
Shanu Jamgbadivor 3 Monaten

Super Eagles don show me shege. our first world cup USA 94 I dreamt about that Italy vs Nigeria 2nd round match that they defeated us 2-1. As a teenager &a Christian decided to pray. We were leading Italy with 1-0 until the 88th minute. Oliseh & Eguavoen ehn cost us quarterfinals

Profilbild von THE WEEKEND SPECIAL
THE WEEKEND SPECIALvor 3 Monaten

I need one goal from your guys

Profilbild von Real Madrid Newz🇵🇹
Real Madrid Newz🇵🇹vor 3 Monaten

Please Don't Injure My GOAT 🐐

Profilbild von Current rw
Current rwvor 3 Monaten

Make una injure Ronaldo abeg

Profilbild von Jesse
Jessevor 3 Monaten

@FansTribeHQ Just lose, like you always do, my bros. Today the GOAT plays 😂

Profilbild von Real Madrid Newz🇵🇹
Real Madrid Newz🇵🇹vor 3 Monaten

Please is Osimhen in the Squad

Profilbild von Niggi Driz
Niggi Drizvor 3 Monaten

Spread your leg✅ Allow ororo score atleast brace✅ No tackle Ronaldo No injure any of our players. No go do pass yourself oh, we no send una to score sef

Profilbild von Emmanuel
Emmanuelvor 3 Monaten

If una like mek una no still stream this match

Profilbild von Kenneth
Kennethvor 3 Monaten

Why Oneydika dey always sag ?

Profilbild von Real Madrid Newz🇵🇹
Real Madrid Newz🇵🇹vor 3 Monaten

The Keeper Should Concede 10 Cristiano Ronaldo Shot

Profilbild von DeAndrey
DeAndreyvor 3 Monaten

@Obiepokar1 Just score one ☝️ goal 🥅 for me abeg 🤷🏿‍♂️you guys can lose the game later on 🤷🏿‍♂️I don’t care 🤷🏿‍♂️ coz na una mates Dey that worldcup tournament 🏟️ like this 🤦🏿‍♂️🤏🏻

Profilbild von Swaleh
Swalehvor 3 Monaten

Ready to be spanked by Portugal 🇵🇹 😭🤣🤣🤣🙌

Profilbild von Emmanuel
Emmanuelvor 3 Monaten

Bro for a friendly game when your mates are preparing for the world cup that is starting tomorrow hissss

Profilbild von ZANG👑 🇧🇪
ZANG👑 🇧🇪vor 3 Monaten

Chukwueze always smiling 😂

Profilbild von Respect
Respectvor 3 Monaten

@FansTribeHQ Where una da walk goo

Profilbild von Ifeanyi
Ifeanyivor 3 Monaten

How come I Dey see Chukwuezetwice

Profilbild von 🎵🎤Segunpsalm🎤🎵
🎵🎤Segunpsalm🎤🎵vor 3 Monaten

Walking to L

Profilbild von kHaLiFa MaYYaKi⚔️🗯
kHaLiFa MaYYaKi⚔️🗯vor 3 Monaten

Shame un you prepare friendly not wolrdcup

Profilbild von big~SHERIFF💡✨
big~SHERIFF💡✨vor 3 Monaten

Only a f00l will support Ronaldo and Bruno Fernandez against his own country 😂😂

Profilbild von Immortal 🇵🇹
Immortal 🇵🇹vor 3 Monaten

Abeg just give Ronaldo 2 goals and don't injure any of Portugal players. Ire oo 🙏

Profilbild von king of the world
king of the worldvor 3 Monaten

Failed players 😁😁😁

Profilbild von WIZKID BACKBONE 🦅
WIZKID BACKBONE 🦅vor 3 Monaten

Nigeria I am sorry but Una go collect oo

Profilbild von ZANG👑 🇧🇪
ZANG👑 🇧🇪vor 3 Monaten

If unq like make una go de drag who go collect Ronaldo jersey i go too vex for una.

Profilbild von Damas Sumalu
Damas Sumaluvor 3 Monaten

Nigeria is far better than Portugal Only fenerndess there Ronaldo is too old to play in this tournament Nigeria is knocking them down

Profilbild von odum n'egbu agu.
odum n'egbu agu.vor 3 Monaten

Tell me why this team had several opportunities to play at a world cup and failed to take it in 2022 and 2026 instead you are a guinea pig for Portugal to test themselves in preparation for their game against Congo. Nonsense!

Profilbild von DJ🥷
DJ🥷vor 3 Monaten

Let Ronaldo get a brace or hattrick please